bushmeat
Naija
Etymology
Borrowed from English bushmeat
Pronunciation
- búʃmît
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 2
- Frequency rank in raw corpus: 17781
Noun
- Meat wey de dey get from animal wey de kill for bush
- E no get meat wey dey sweet like bushmeat. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Wild game is best kind of meat.)
- If you dey travel go Benin, you go see dose people wey dey sell bushmeat for Ore. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, On your way to Benin, you'll see people who sell wild game by the road.)
Translations
- English: wild game