Difference between revisions of "busybody"
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * Sey person dey waka about dey talk matter | + | * Sey person dey waka about dey talk and put mouth for matter wey no concern am. |
:*{{ux|dv| Di woman, na heavy '''busybody''' she be.|(The woman is a terrible gossip.)}} | :*{{ux|dv| Di woman, na heavy '''busybody''' she be.|(The woman is a terrible gossip.)}} | ||
:*{{ux|dv| Di Days dem wey people tink sey na only women be '''busybody''' don pass. Plenty men dey now wey even sabi am pass women.|(The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)}} | :*{{ux|dv| Di Days dem wey people tink sey na only women be '''busybody''' don pass. Plenty men dey now wey even sabi am pass women.|(The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)}} |
Latest revision as of 20:48, 27 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English busy and body
Pronunciation
- bìzìbɔ̀dí
Adjective
- Sey person dey waka about dey talk and put mouth for matter wey no concern am.
- Di woman, na heavy busybody she be. — (The woman is a terrible gossip.)
- Di Days dem wey people tink sey na only women be busybody don pass. Plenty men dey now wey even sabi am pass women. — (The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
- Make we no enter disame moto wit dat busybody person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach. — (Let's not board the same bus with that gossip otherwise everything we say will be heard at home even before we get there.)
Synonyms
Translation
- gossip