Difference between revisions of "busybody"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
(6 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bìzìbɔ̀dí |
<sm2>Pcm-ng-busybody.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-busybody.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-busybody.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-busybody.m.ogg</sm2> | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * Sey person dey waka about dey talk matter | + | * Sey person dey waka about dey talk and put mouth for matter wey no concern am. |
− | :*{{ux|dv| Di woman, na heavy '''busybody''' she be.|( | + | :*{{ux|dv| Di woman, na heavy '''busybody''' she be.|(The woman is a terrible gossip.)}} |
− | :*{{ux|dv| Di Days dem | + | :*{{ux|dv| Di Days dem wey people tink sey na only women be '''busybody''' don pass. Plenty men dey now wey even sabi am pass women.|(The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)}} |
− | :*{{ux|dv| Make we no enter disame moto | + | :*{{ux|dv| Make we no enter disame moto wit dat '''busybody''' person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach.|(Let's not board the same bus with that gossip otherwise everything we say will be heard at home even before we get there.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[aproko]] | * [[aproko]] |
Latest revision as of 20:48, 27 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English busy and body
Pronunciation
- bìzìbɔ̀dí
Adjective
- Sey person dey waka about dey talk and put mouth for matter wey no concern am.
- Di woman, na heavy busybody she be. — (The woman is a terrible gossip.)
- Di Days dem wey people tink sey na only women be busybody don pass. Plenty men dey now wey even sabi am pass women. — (The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
- Make we no enter disame moto wit dat busybody person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach. — (Let's not board the same bus with that gossip otherwise everything we say will be heard at home even before we get there.)
Synonyms
Translation
- gossip