Difference between revisions of "busybody"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Sey person dey waka about dey talk matter when no concern am. | * Sey person dey waka about dey talk matter when no concern am. | ||
− | :*{{ux|dv| Di woman, na heavy '''busybody''' she be.|(NSC_Legbeti_2020, The woman is a gossip.)}} | + | :*{{ux|dv| Di woman, na heavy '''busybody''' she be.|(NSC_Legbeti_2020, The woman is a terrible gossip.)}} |
− | :*{{ux|dv| Di Days dem wey people tink sey na only women be '''busybody''' don pass. | + | :*{{ux|dv| Di Days dem wey people tink sey na only women be '''busybody''' don pass. Plenty men dey now wey even sabi am pass women.|(NSC_Legbeti_2020, The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)}} |
− | :*{{ux|dv| Make we no enter disame moto | + | :*{{ux|dv| Make we no enter disame moto wit dat '''busybody''' person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach.|(NSC_Legbeti_2020, Let's not board the same bus with that gossip otherwise everything we say will be heard at home even before we get there.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[aproko]] | * [[aproko]] |
Revision as of 16:35, 10 April 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English busy and body
Pronunciation
- bùsìbɔ̀dí
Adjective
- Sey person dey waka about dey talk matter when no concern am.
- Di woman, na heavy busybody she be. — (NSC_Legbeti_2020, The woman is a terrible gossip.)
- Di Days dem wey people tink sey na only women be busybody don pass. Plenty men dey now wey even sabi am pass women. — (NSC_Legbeti_2020, The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
- Make we no enter disame moto wit dat busybody person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach. — (NSC_Legbeti_2020, Let's not board the same bus with that gossip otherwise everything we say will be heard at home even before we get there.)
Synonyms
Translation
- gossip