Difference between revisions of "busybody"

Line 10: Line 10:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Na when person dey go about dey talk matter when no concern am.
 
* Na when person dey go about dey talk matter when no concern am.
:*{{ux|dv| Di woman na heavy '''busybody''' she be.|(NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip.)}}
+
:*{{ux|dv| Di woman, na heavy '''busybody''' she be.|(NSC_Legbeti_2020, The woman is a gossip.)}}
:*{{ux|dv| Days when people tink say na only women be '''busybody''' don pass. plenty men dey now wey even sabi am pass women.|(NSC_Legbeti_2020. The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)}}
+
:*{{ux|dv| Di Days dem when people tink sey na only women be '''busybody''' don pass. plenty men dey now wey even sabi am pass women.|(NSC_Legbeti_2020, The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)}}
:*{{ux|dv| Make we no enter desame moto dat wit dat '''busybody''' woman oderwise everyting we talk go reach compound before we reach.|(NSC_Legbeti_2020. Let's not board the same bus with that gossip otherwise she would go about spreading all we talk about before we even get home.)}}
+
:*{{ux|dv| Make we no enter desame moto dat wit dat '''busybody''' person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach.|(NSC_Legbeti_2020. Let's not board the same bus with that gossip otherwise she would go about spreading all we talk about before we even get home.)}}
* Na when person just dey waste time dey do wetin no get gain.
 
:*{{ux|dv| Na '''busybody''' dey worry dat new corper. |(NSC_Legbeti_2020. The new corp member is a gossip.)}}
 
:*{{ux|dv| Di day I find say de woman I wan marry na '''busybody''', de marriage plan go end.|(NSC_Legbeti_2020. The day I find my fiancėė is a gossip, I break off.)}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[aproko]]
 
* [[aproko]]

Revision as of 12:13, 11 August 2021

Naija

Etymology

From: English busy and body

Pronunciation

  • bùsìbōdí

Play Play

Adjective

  • Na when person dey go about dey talk matter when no concern am.
  • Di woman, na heavy busybody she be.  — (NSC_Legbeti_2020, The woman is a gossip.)
  • Di Days dem when people tink sey na only women be busybody don pass. plenty men dey now wey even sabi am pass women.  — (NSC_Legbeti_2020, The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
  • Make we no enter desame moto dat wit dat busybody person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach.  — (NSC_Legbeti_2020. Let's not board the same bus with that gossip otherwise she would go about spreading all we talk about before we even get home.)

Synonyms

Translation

  • gossip