Difference between revisions of "busybody"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * Sey person dey waka about dey talk matter when no concern am. |
:*{{ux|dv| Di woman, na heavy '''busybody''' she be.|(NSC_Legbeti_2020, The woman is a gossip.)}} | :*{{ux|dv| Di woman, na heavy '''busybody''' she be.|(NSC_Legbeti_2020, The woman is a gossip.)}} | ||
:*{{ux|dv| Di Days dem when people tink sey na only women be '''busybody''' don pass. plenty men dey now wey even sabi am pass women.|(NSC_Legbeti_2020, The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)}} | :*{{ux|dv| Di Days dem when people tink sey na only women be '''busybody''' don pass. plenty men dey now wey even sabi am pass women.|(NSC_Legbeti_2020, The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)}} |
Revision as of 12:14, 11 August 2021
Naija
Etymology
From: English busy and body
Pronunciation
- bùsìbōdí
Adjective
- Sey person dey waka about dey talk matter when no concern am.
- Di woman, na heavy busybody she be. — (NSC_Legbeti_2020, The woman is a gossip.)
- Di Days dem when people tink sey na only women be busybody don pass. plenty men dey now wey even sabi am pass women. — (NSC_Legbeti_2020, The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
- Make we no enter desame moto dat wit dat busybody person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach. — (NSC_Legbeti_2020. Let's not board the same bus with that gossip otherwise she would go about spreading all we talk about before we even get home.)
Synonyms
Translation
- gossip