Difference between revisions of "busybody"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative Form=== | ||
+ | [[bizibodi]], [[busybodi]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''busy'' and ''body'' | From: English ''busy'' and ''body'' |
Revision as of 12:14, 11 August 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English busy and body
Pronunciation
- bùsìbōdí
Adjective
- Sey person dey waka about dey talk matter when no concern am.
- Di woman, na heavy busybody she be. — (NSC_Legbeti_2020, The woman is a gossip.)
- Di Days dem when people tink sey na only women be busybody don pass. plenty men dey now wey even sabi am pass women. — (NSC_Legbeti_2020, The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
- Make we no enter desame moto dat wit dat busybody person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach. — (NSC_Legbeti_2020. Let's not board the same bus with that gossip otherwise she would go about spreading all we talk about before we even get home.)
Synonyms
Translation
- gossip