Difference between revisions of "busybody"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
* Sey person dey waka about dey talk matter when no concern am. | * Sey person dey waka about dey talk matter when no concern am. | ||
:*{{ux|dv| Di woman, na heavy '''busybody''' she be.|(NSC_Legbeti_2020, The woman is a gossip.)}} | :*{{ux|dv| Di woman, na heavy '''busybody''' she be.|(NSC_Legbeti_2020, The woman is a gossip.)}} | ||
− | :*{{ux|dv| Di Days dem | + | :*{{ux|dv| Di Days dem wey people tink sey na only women be '''busybody''' don pass. plenty men dey now wey even sabi am pass women.|(NSC_Legbeti_2020, The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)}} |
:*{{ux|dv| Make we no enter disame moto dat wit dat '''busybody''' person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach.|(NSC_Legbeti_2020. Let's not board the same bus with that gossip otherwise she would go about spreading all we talked about before we even get home.)}} | :*{{ux|dv| Make we no enter disame moto dat wit dat '''busybody''' person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach.|(NSC_Legbeti_2020. Let's not board the same bus with that gossip otherwise she would go about spreading all we talked about before we even get home.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 18:03, 23 August 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English busy and body
Pronunciation
- bùsìbɔ̀dí
Adjective
- Sey person dey waka about dey talk matter when no concern am.
- Di woman, na heavy busybody she be. — (NSC_Legbeti_2020, The woman is a gossip.)
- Di Days dem wey people tink sey na only women be busybody don pass. plenty men dey now wey even sabi am pass women. — (NSC_Legbeti_2020, The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
- Make we no enter disame moto dat wit dat busybody person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach. — (NSC_Legbeti_2020. Let's not board the same bus with that gossip otherwise she would go about spreading all we talked about before we even get home.)
Synonyms
Translation
- gossip