busybody

Revision as of 16:17, 13 January 2021 by 154.66.33.32 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''busy'' and ''body'' ===Pronunciation=== * bùsìbōdí <sm2>Pcm-ng-busybody.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-busybody.m.ogg</sm2> ===Adjec...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English busy and body

Pronunciation

  • bùsìbōdí

Play Play

Adjective

  • Na when person dey go about dey talk matter when no concern am.
  • Di woman na heavy busybody she be.  — (NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip.)
  • Days when people tink say na only women be busybody don pass. plenty men dey now wey even sabi am pass women.  — (NSC_Legbeti_2020. The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
  • Make we no enter desame moto dat busybody woman enter oderwise everyting we talk go reach compound before we reach.  — (NSC_Legbeti_2020. Let's not board the same bus with that gossip or she would go about spreading all we talk about before we even get home.)
  • Na when person just dey waste time dey do wetin no get gain.
  • Na busybody dey worry dat new corper.  — (NSC_Legbeti_2020. The new corp member is a gossip.)
  • Di day I find say de woman I wan marry na busybody, de marriage plan go end.  — (NSC_Legbeti_2020. The day I find my fiancėė is a gossip, I break off.)