busybody

Naija

Etymology

From: English busy and body

Pronunciation

  • bùsìbōdí

Play Play

Adjective

  • Na when person dey go about dey talk matter when no concern am.
  • Di woman na heavy busybody she be.  — (NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip.)
  • Days when people tink say na only women be busybody don pass. plenty men dey now wey even sabi am pass women.  — (NSC_Legbeti_2020. The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
  • Make we no enter desame moto dat wit dat busybody woman oderwise everyting we talk go reach compound before we reach.  — (NSC_Legbeti_2020. Let's not board the same bus with that gossip otherwise she would go about spreading all we talk about before we even get home.)
  • Na when person just dey waste time dey do wetin no get gain.
  • Na busybody dey worry dat new corper.  — (NSC_Legbeti_2020. The new corp member is a gossip.)
  • Di day I find say de woman I wan marry na busybody, de marriage plan go end.  — (NSC_Legbeti_2020. The day I find my fiancėė is a gossip, I break off.)

Synonyms

Translation

  • gossip