busybody

Naija

Alternative Form

bizibodi, busybodi

Etymology

From: English busy and body

Pronunciation

  • bùsìbɔ̀dí

Play Play

Adjective

  • Sey person dey waka about dey talk matter when no concern am.
  • Di woman, na heavy busybody she be.  — (NSC_Legbeti_2020, The woman is a terrible gossip.)
  • Di Days dem wey people tink sey na only women be busybody don pass. Plenty men dey now wey even sabi am pass women.  — (NSC_Legbeti_2020, The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
  • Make we no enter disame moto wit dat busybody person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach.  — (NSC_Legbeti_2020, Let's not board the same bus with that gossip otherwise everything we say will be heard at home even before we get there.)

Synonyms

Translation

  • gossip