Difference between revisions of "but"

 
(10 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English but
+
From English: ''but''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bɔt
+
* bɔ̀t
 
<sm2>Pcm-ng-but.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-but.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-but.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-but.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 469
 
* Frequency rank in NSC treebank: 43
 
* Frequency in raw corpus: 14155
 
* Frequency rank in raw corpus: 33
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
===Definition===
 
* but: no definition -- Definition in Naija?
 
  
 
===Coordinating Conjunction===
 
===Coordinating Conjunction===
 
+
* Na word wey dem dey use join two different talk talk togeda, wey be sey di second part of the talk talk no dey gree wit wetin di first part dey talk.
 
+
:* {{ux|dv|My mama comot di phone '''but''' e no return am. |(My mother removed the phone but she didn't return it.)}}
 
+
:* {{ux|dv| How e be sey light dey but person no even fit use am charge phone? |(How is it that there is power supply, but one can’t even charge a phone?)}}
 
 
#: {{ux|dv|'''But''', '''but''' you know serious, serious! |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__45, But, but you know... let's be serious here... let's be serious here.)}}
 
#: {{ux|dv|Ehn na good ting o, '''but''' at, at least… |(JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__148, Ehn, it is a good thing. But at... at least...)}}
 
 
 
 
 
 
 
====Antonyms====
 
* and 0.51 60996
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition,on the contrary, rather.
+
* English: ''but''

Latest revision as of 18:43, 30 April 2023

Naija

Etymology

From English: but

Pronunciation

  • bɔ̀t

Play Play

Coordinating Conjunction

  • Na word wey dem dey use join two different talk talk togeda, wey be sey di second part of the talk talk no dey gree wit wetin di first part dey talk.
  • My mama comot di phone but e no return am.  — (My mother removed the phone but she didn't return it.)
  • How e be sey light dey but person no even fit use am charge phone?  — (How is it that there is power supply, but one can’t even charge a phone?)

Translations

  • English: but