but

Naija

Etymology

From English: but

Pronunciation

  • bɔt

Play Play


Coordinating Conjunction

  • Na word wey dem dey use join two different idea togeder.
  • My mama comot di phone but e no return am.  — (NSC_Tella_2020, My mother removed the phone but she didn't return it.)
  • Ehn na good ting o, but at, at least…  — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__148, Ehn, it is a good thing. But at... at least...)

Translations

  • English: 'and