but

Naija

Etymology

From English: but

Pronunciation

  • bɔ̀t

Play Play

Coordinating Conjunction

  • Na word wey dem dey use join two different talk talk togeda, wey be sey di second part of the talk talk no dey gree wit wetin di first part dey talk.
  • My mama comot di phone but e no return am.  — (NSC_Tella_2020, My mother removed the phone but she didn't return it.)
  • Ehn na good ting o, but at, at least…  — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__148, Ehn, it is a good thing. But at... at least...)

Translations

  • English: but