Difference between revisions of "call"

Line 36: Line 36:
  
  
====Related forms====
 
 
# phone call
 
#: {{ux|dv|I just get one phone '''call''' wey disturb. |(bbc__3721, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di oda half dey for di phone '''call''' wey you dey make. |(IBA_13_Road-Safety_M__30, The other half is on the phone '''call''' that you are making.)}}
 
# roll call
 
#: {{ux|dv|We don alaready give una di roll '''call''' of wetin we go do. |(WAZA_06_Cigarettes_T__4, We have already given you di roll '''call''' of what we will do.)}}
 
# mate call
 
#: {{ux|dv|No be your mate '''call''' just now, ehn Otevehn! |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__78, Is it not your mate that '''call'''ed just now ? Ehn, X.)}}
 
# call screener
 
#: {{ux|dv|de '''call''' am '''call''' screener for radio. |(NST_cleaned__38182, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I get job as ehm... de '''call''' am '''call''' screener for radio. |(WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__37, I got a job as uh... they '''call''' it a '''call''' screener on the radio.)}}
 
# call dialogue
 
#: {{ux|dv|Ah tink say President no want weti weh all man di '''call''' dialogue, make we kam shiddon tok, Anglophone dem and goment for dis kontri, make dey sit and tok. |(bbc__260, __no translation__)}}
 
# judge call
 
#: {{ux|dv|Even a fellow judge '''call''' dey ask whether na true say o grant bail to di accused and i tell am say yes, i give the accused one of the toughest bail conditions wey i don ever give and dem meet am according to di law, so everything na according to how e suppose be we do am. Justice Allagoa add. |(bbc__2619, __no translation__)}}
 
# distress call
 
#: {{ux|dv|I just get distress '''call''' from Kanu now and I no fit reach am for phone again. |(bbc__3719, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigerian Army troops respond to distress '''call''' to rescue one pesin wey dem kidnap along Ibi-Wukari road for Taraba state. |(bbc__5326, __no translation__)}}
 
# wake-up call
 
#: {{ux|dv|Di organization add say dia figures na wake-up '''call'''. |(bbc__97976, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We want dis to be wake-up '''call''' to all countries wey malaria dey worry. |(bbc__7461, __no translation__)}}
 
# Senate call
 
#: {{ux|dv|'Obasanjo dey give Fulani herdsmen bad name' Senate '''call''' for National Summit to tackle insecurity |(bbc__9198, __no translation__)}}
 
# call sake
 
#: {{ux|dv|According to di Minority dem arrive at dis '''call''' sake of per section 20 of di Criminal and Other Offences Act 1960  person wey go directly or indirectly instigate, command, advice, help or encourage criminal offence by anyone, whether dem know them or not commit criminal offence. |(bbc__11782, __no translation__)}}
 
# call interin goment
 
#: {{ux|dv|First release komot from group weh deh di '''call''' interin goment, from communication secretary Chris Anu. |(bbc__12817, __no translation__)}}
 
# fone call
 
#: {{ux|dv|As chief security officer of di state, im recieve fone '''call'''. |(bbc__16673, __no translation__)}}
 
# 999 call claim
 
#: {{ux|dv|Dem detain am outside Southgate Tube station for February afta one 999 '''call''' claim say im do hate specch against Islam for im preaching. |(bbc__28691, __no translation__)}}
 
# call log
 
#: {{ux|dv|Even if dem no pick di '''call''', di surveillance software go install and as FT report, di '''call''' go sometimes disappear from di '''call''' log. |(bbc__33159, __no translation__)}}
 
# WhatsApp call
 
#: {{ux|dv|Di hack no be only say dem go hear your WhatsApp '''call''', na lie oh. |(bbc__35102, __no translation__)}}
 
# video call
 
#: {{ux|dv|Di new mama bin speak to BBC tori person Victoria Derbyshire for video '''call''' as she never begin dey receive visitors. |(bbc__36487, __no translation__)}}
 
# National Labour Congress call
 
#: {{ux|dv|From di Academic Staff Union of Universities  strike for three months, to di National Labour Congress '''call''' for di approval of di new minimum wage bill, to di inauguration of di board of di National Social Insurance Trust Fund NSITF. |(bbc__41644, __no translation__)}}
 
# pepper call
 
#: {{ux|dv|How light companies dey use estimated billing show Nigerians pepper Final '''call''' to save world from 'climate wahala' |(bbc__56524, __no translation__)}}
 
# emergency roll call
 
#: {{ux|dv|Im say around 800 children na im dey attend di school, but na only 20 dem don fit account for as dem do emergency roll '''call''' afta di incident. |(bbc__58936, __no translation__)}}
 
# US president phone call
 
#: {{ux|dv|Ms Pelosi announcement don give di official go-ahead for committee to investigate di US president phone '''call''' with di Ukrainian leader and determine weda e commit impeachable offence. |(bbc__68970, __no translation__)}}
 
# Phone call
 
#: {{ux|dv|Phone '''call''' |(bbc__81244, __no translation__)}}
 
# landlord call
 
#: {{ux|dv|She say she don receive plenti number of messages recently for mobile WeChat, and even miss her landlord '''call'''. |(bbc__89012, __no translation__)}}
 
# BBC call
 
#: {{ux|dv|Tori for outside na say deh don catch de army pipo dem lock'am for ngata but we nova get lucki for get goment tok-tok person Issa Tchiroma Bakary or Didier Badjeck army tok-tok pesin for answer BBC '''call'''. |(bbc__95434, __no translation__)}}
 
# tin call
 
#: {{ux|dv|Traditionalist tok say dis kain tin '''call''' for sacrifice Wetin Native doctor dey tok on top di mata? |(bbc__95710, __no translation__)}}
 
# climate change call
 
#: {{ux|dv|Why Africa must pay attention to climate change Final '''call''' to save world from 'climate wahala' |(bbc__100279, __no translation__)}}
 
# telephone call
 
#: {{ux|dv|However, if entry is made via text message, MMS or telephone '''call''', your network provider will usually charge according to their standard rate or deduct it from your allowance. |(ja102__27, __no translation__)}}
 
# ein call
 
#: {{ux|dv|De say, di governor of Lagos state, Akinwunmi Ambode, unveil di statue, to take mark di number twenty-five year anniversary of June 12, to take honor dis man wey lost ein life to di struggle for democracy, as e die on di number 8 day of July, 1998. De say, during di event, oga Ambode, con renew ein '''call''' for restructuring, as e point out say, di present naija democratic arrangement, still dey very far from di real idea. |(ja102__954, __no translation__)}}
 
# call government
 
#: {{ux|dv|Di '''call''' oga Federal government say make dem helep di discos recover all di gbese, plus say make di army no dey beat di disco dia staff-dem again. |(ja102__1780, __no translation__)}}
 
# call contact
 
#: {{ux|dv|I dey deir, do '''call''' do contact. |(ONI_09_Before-I-Marry_M__65, I was there, made '''call'''s,made contacts.)}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* ask 0.50 2236, select 0.49 153, greet 0.49 161, teach 0.49 1674, search 0.49 252, invite 0.48 417, send 0.47 1680, translate 0.47 103, release 0.46 1660
 
* ask 0.50 2236, select 0.49 153, greet 0.49 161, teach 0.49 1674, search 0.49 252, invite 0.48 417, send 0.47 1680, translate 0.47 103, release 0.46 1660

Revision as of 16:22, 24 March 2021

Naija

Etymology

From: English call

Pronunciation

  • kɔ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 208
  • Frequency rank in NSC treebank: 79
  • Frequency in raw corpus: 3450
  • Frequency rank in raw corpus: 111


Noun

Na make person take mouth talk to person make e hear wetin e dey talk.

  • Since when im enter our shop, im dey make call till im comot.  — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, He was making calls from when he entered our shop till he left.)

VERB

  1. Make person give someting name
    dat one < de dey call am Igwe Festival // na Igwe Festival >+ de dey call am // so < na di Edo people dem >+ na dem de do dat festival // P_IBA_02_Igwe-Festival_PRO
    de con do strong medin wetin we de call jazz // so de go con do am //= con put am for deir gun // P_IBA_04_Alaska-Pepe_PRO
  1. Make person use im voice talk someting.
  2. make person use im voice talk person name.
  3. make person dial person number for phone
  4. Make person do someting make anoder person come meet am.
  1. We dey call government make dem some save us from hunger o  — NSC_Ajede_2020, We are calling on government to come save us from starvation.
  2. I call am for phone  —  NSC_Ajede_2020, I called him on the phone.


Synonyms

  • ask 0.50 2236, select 0.49 153, greet 0.49 161, teach 0.49 1674, search 0.49 252, invite 0.48 417, send 0.47 1680, translate 0.47 103, release 0.46 1660

Translations

  • English: call