Difference between revisions of "call"
Line 35: | Line 35: | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''call'' | * English: ''call'' |
Revision as of 16:23, 24 March 2021
Naija
Etymology
From: English call
Pronunciation
- kɔ̂
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 208
- Frequency rank in NSC treebank: 79
- Frequency in raw corpus: 3450
- Frequency rank in raw corpus: 111
Noun
Na make person take mouth talk to person make e hear wetin e dey talk.
- Since when im enter our shop, im dey make call till im comot. — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, He was making calls from when he entered our shop till he left.)
VERB
- Make person give someting name
- dat one < de dey call am Igwe Festival // na Igwe Festival >+ de dey call am // so < na di Edo people dem >+ na dem de do dat festival // P_IBA_02_Igwe-Festival_PRO
- de con do strong medin wetin we de call jazz // so de go con do am //= con put am for deir gun // P_IBA_04_Alaska-Pepe_PRO
- Make person use im voice talk someting.
- make person use im voice talk person name.
- make person dial person number for phone
- Make person do someting make anoder person come meet am.
- We dey call government make dem some save us from hunger o — NSC_Ajede_2020, We are calling on government to come save us from starvation.
- I call am for phone — NSC_Ajede_2020, I called him on the phone.
Translations
- English: call