Difference between revisions of "call"

Line 21: Line 21:
 
:*{{ux|dv| Since when im enter our shop, im dey make '''call''' till im comot. |(ENU_08_Strange-Customers_M__39, He was making calls from when he entered our shop till he left.)}}
 
:*{{ux|dv| Since when im enter our shop, im dey make '''call''' till im comot. |(ENU_08_Strange-Customers_M__39, He was making calls from when he entered our shop till he left.)}}
  
===VERB===
+
===Transitive Verb===
# Make person give someting name
+
Make person take phone phone anoder person or take mouth mention any name wey e go make di person answer am.  
#: dat one < de dey call am Igwe Festival // na Igwe Festival >+ de dey call am // so < na di Edo people dem >+  na dem de do dat festival //  P_IBA_02_Igwe-Festival_PRO
+
:*{{ux|dv|I call am for phone.|(NSC_Ajede_2020, I rang him.)}}
#: de con do strong medin wetin we de call jazz // so de go con do am //= con put am for deir gun // P_IBA_04_Alaska-Pepe_PRO
+
:*{{ux|dv|Na some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person.|(NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)}}
 
 
# Make person use im voice talk someting.
 
# make person use im voice talk person name.
 
# make person dial person number for phone
 
# Make person do someting make anoder person come meet am.
 
 
 
# {{ux|dv| We dey call government make dem some save us from hunger o |NSC_Ajede_2020, We are calling on government to come save us from starvation. }}
 
# {{ux|dv|I call am for phone| NSC_Ajede_2020, I called him on the phone. }}
 
 
 
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''call''
 
* English: ''call''

Revision as of 03:42, 25 March 2021

Naija

Etymology

From: English call

Pronunciation

  • kɔ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 208
  • Frequency rank in NSC treebank: 79
  • Frequency in raw corpus: 3450
  • Frequency rank in raw corpus: 111


Noun

Na make person take mouth talk to person make e hear wetin e dey talk.

  • Since when im enter our shop, im dey make call till im comot.  — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, He was making calls from when he entered our shop till he left.)

Transitive Verb

Make person take phone phone anoder person or take mouth mention any name wey e go make di person answer am.

  • I call am for phone.  — (NSC_Ajede_2020, I rang him.)
  • Na some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person.  — (NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)

Translations

  • English: call