Difference between revisions of "call"

Line 23: Line 23:
 
===Transitive Verb===
 
===Transitive Verb===
 
Make person take phone phone anoder person or take mouth mention any name wey e go make di person answer am.  
 
Make person take phone phone anoder person or take mouth mention any name wey e go make di person answer am.  
:*{{ux|dv|I call am for phone.|(NSC_Ajede_2020, I rang him.)}}
+
:*{{ux|dv|I call am for phone.|(NSC_Ajede_2020, I put a call through.)}}
 
:*{{ux|dv|Na some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person.|(NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''call''
 
* English: ''call''

Revision as of 03:50, 25 March 2021

Naija

Etymology

From: English call

Pronunciation

  • kɔ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 208
  • Frequency rank in NSC treebank: 79
  • Frequency in raw corpus: 3450
  • Frequency rank in raw corpus: 111

Noun

Na sey person dey ontop phone dey follow anoder person dey talk.

  • Since when im enter our shop, im dey make call till im comot.  — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, S/He was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)

Transitive Verb

Make person take phone phone anoder person or take mouth mention any name wey e go make di person answer am.

  • I call am for phone.  — (NSC_Ajede_2020, I put a call through.)
  • Na some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person.  — (NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)

Translations

  • English: call