Difference between revisions of "call"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-call.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-call.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-call.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-call.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 208
 
* Frequency rank in NSC treebank: 79
 
* Frequency in raw corpus: 3450
 
* Frequency rank in raw corpus: 111
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 16:09, 1 July 2021

Naija

Etymology

From: English call

Pronunciation

  • kɔ̂

Play Play

Noun

Na sey person dey ontop phone dey follow anoder person dey talk.

  • Since when im enter our shop, im dey make call till im comot.  — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, S/He was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)

Transitive Verb

Make person take phone phone anoder person or take mouth mention any name wey e go make di person answer am.

  • I call am for phone.  — (NSC_Ajede_2020, I put a call through.)
  • Na some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person.  — (NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)

Translations

  • English: call