call

Naija

Etymology

From: English call

Pronunciation

  • kɔ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 208
  • Frequency rank in NSC treebank: 79
  • Frequency in raw corpus: 3450
  • Frequency rank in raw corpus: 111


Noun

Na make person take mouth talk to person make e hear wetin e dey talk. e fit make you loose control //= e fit scatter your mind //= e fit scatter your head // so if you know sey [you want answer call] < park |c make you answer di call |c make you continue wit your journey // M_IBA_13_Road-Safety_Complete_N

  • Since when im enter our shop, im dey make call till im comot.  — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, He was making calls from when he entered our shop till he left.)

e fit make you loose control //= e fit scatter your mind //= e fit scatter your head // so if you know sey [ you want answer call ] < park |c make you answer di call |c make you continue wit your journey // M_IBA_13_Road-Safety_Complete_N

VERB

  1. Make person give someting name
    dat one < de dey call am Igwe Festival // na Igwe Festival >+ de dey call am // so < na di Edo people dem >+ na dem de do dat festival // P_IBA_02_Igwe-Festival_PRO
    de con do strong medin wetin we de call jazz // so de go con do am //= con put am for deir gun // P_IBA_04_Alaska-Pepe_PRO
  1. Make person use im voice talk someting.
  2. make person use im voice talk person name.
  3. make person dial person number for phone
  4. Make person do someting make anoder person come meet am.
  1. We dey call government make dem some save us from hunger o  — NSC_Ajede_2020, We are calling on government to come save us from starvation.
  2. I call am for phone  —  NSC_Ajede_2020, I called him on the phone.


Related forms

  1. phone call
    I just get one phone call wey disturb.  — (bbc__3721, __no translation__)
    Di oda half dey for di phone call wey you dey make.  — (IBA_13_Road-Safety_M__30, The other half is on the phone call that you are making.)
  2. roll call
    We don alaready give una di roll call of wetin we go do.  — (WAZA_06_Cigarettes_T__4, We have already given you di roll call of what we will do.)
  3. mate call
    No be your mate call just now, ehn Otevehn!  — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__78, Is it not your mate that called just now ? Ehn, X.)
  4. call screener
    de call am call screener for radio.  — (NST_cleaned__38182, __no translation__)
    I get job as ehm... de call am call screener for radio.  — (WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__37, I got a job as uh... they call it a call screener on the radio.)
  5. call dialogue
    Ah tink say President no want weti weh all man di call dialogue, make we kam shiddon tok, Anglophone dem and goment for dis kontri, make dey sit and tok.  — (bbc__260, __no translation__)
  6. judge call
    Even a fellow judge call dey ask whether na true say o grant bail to di accused and i tell am say yes, i give the accused one of the toughest bail conditions wey i don ever give and dem meet am according to di law, so everything na according to how e suppose be we do am. Justice Allagoa add.  — (bbc__2619, __no translation__)
  7. distress call
    I just get distress call from Kanu now and I no fit reach am for phone again.  — (bbc__3719, __no translation__)
    Nigerian Army troops respond to distress call to rescue one pesin wey dem kidnap along Ibi-Wukari road for Taraba state.  — (bbc__5326, __no translation__)
  8. wake-up call
    Di organization add say dia figures na wake-up call.  — (bbc__97976, __no translation__)
    We want dis to be wake-up call to all countries wey malaria dey worry.  — (bbc__7461, __no translation__)
  9. Senate call
    Obasanjo dey give Fulani herdsmen bad name' Senate call' for National Summit to tackle insecurity  — (bbc__9198, __no translation__)
  10. call sake
    According to di Minority dem arrive at dis call sake of per section 20 of di Criminal and Other Offences Act 1960 person wey go directly or indirectly instigate, command, advice, help or encourage criminal offence by anyone, whether dem know them or not commit criminal offence.  — (bbc__11782, __no translation__)
  11. call interin goment
    First release komot from group weh deh di call interin goment, from communication secretary Chris Anu.  — (bbc__12817, __no translation__)
  12. fone call
    As chief security officer of di state, im recieve fone call.  — (bbc__16673, __no translation__)
  13. 999 call claim
    Dem detain am outside Southgate Tube station for February afta one 999 call claim say im do hate specch against Islam for im preaching.  — (bbc__28691, __no translation__)
  14. call log
    Even if dem no pick di call, di surveillance software go install and as FT report, di call go sometimes disappear from di call log.  — (bbc__33159, __no translation__)
  15. WhatsApp call
    Di hack no be only say dem go hear your WhatsApp call, na lie oh.  — (bbc__35102, __no translation__)
  16. video call
    Di new mama bin speak to BBC tori person Victoria Derbyshire for video call as she never begin dey receive visitors.  — (bbc__36487, __no translation__)
  17. National Labour Congress call
    From di Academic Staff Union of Universities strike for three months, to di National Labour Congress call for di approval of di new minimum wage bill, to di inauguration of di board of di National Social Insurance Trust Fund NSITF.  — (bbc__41644, __no translation__)
  18. pepper call
    How light companies dey use estimated billing show Nigerians pepper Final call to save world from 'climate wahala'  — (bbc__56524, __no translation__)
  19. emergency roll call
    Im say around 800 children na im dey attend di school, but na only 20 dem don fit account for as dem do emergency roll call afta di incident.  — (bbc__58936, __no translation__)
  20. US president phone call
    Ms Pelosi announcement don give di official go-ahead for committee to investigate di US president phone call with di Ukrainian leader and determine weda e commit impeachable offence.  — (bbc__68970, __no translation__)
  21. Phone call
    Phone call  — (bbc__81244, __no translation__)
  22. landlord call
    She say she don receive plenti number of messages recently for mobile WeChat, and even miss her landlord call.  — (bbc__89012, __no translation__)
  23. BBC call
    Tori for outside na say deh don catch de army pipo dem lock'am for ngata but we nova get lucki for get goment tok-tok person Issa Tchiroma Bakary or Didier Badjeck army tok-tok pesin for answer BBC call.  — (bbc__95434, __no translation__)
  24. tin call
    Traditionalist tok say dis kain tin call for sacrifice Wetin Native doctor dey tok on top di mata?  — (bbc__95710, __no translation__)
  25. climate change call
    Why Africa must pay attention to climate change Final call to save world from 'climate wahala'  — (bbc__100279, __no translation__)
  26. telephone call
    However, if entry is made via text message, MMS or telephone call, your network provider will usually charge according to their standard rate or deduct it from your allowance.  — (ja102__27, __no translation__)
  27. ein call
    De say, di governor of Lagos state, Akinwunmi Ambode, unveil di statue, to take mark di number twenty-five year anniversary of June 12, to take honor dis man wey lost ein life to di struggle for democracy, as e die on di number 8 day of July, 1998. De say, during di event, oga Ambode, con renew ein call for restructuring, as e point out say, di present naija democratic arrangement, still dey very far from di real idea.  — (ja102__954, __no translation__)
  28. call government
    Di call oga Federal government say make dem helep di discos recover all di gbese, plus say make di army no dey beat di disco dia staff-dem again.  — (ja102__1780, __no translation__)
  29. call contact
    I dey deir, do call do contact.  — (ONI_09_Before-I-Marry_M__65, I was there, made calls,made contacts.)

Synonyms

  • ask 0.50 2236, select 0.49 153, greet 0.49 161, teach 0.49 1674, search 0.49 252, invite 0.48 417, send 0.47 1680, translate 0.47 103, release 0.46 1660

Translations

  • English: call