call

Naija

Etymology

From: English call

Pronunciation

  • kɔ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 208
  • Frequency rank in NSC treebank: 79
  • Frequency in raw corpus: 3450
  • Frequency rank in raw corpus: 111


Noun

Na make person take mouth talk to person make e hear wetin e dey talk.

  • Since when im enter our shop, im dey make call till im comot.  — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, He was making calls from when he entered our shop till he left.)

VERB

  1. Make person give someting name
    dat one < de dey call am Igwe Festival // na Igwe Festival >+ de dey call am // so < na di Edo people dem >+ na dem de do dat festival // P_IBA_02_Igwe-Festival_PRO
    de con do strong medin wetin we de call jazz // so de go con do am //= con put am for deir gun // P_IBA_04_Alaska-Pepe_PRO
  1. Make person use im voice talk someting.
  2. make person use im voice talk person name.
  3. make person dial person number for phone
  4. Make person do someting make anoder person come meet am.
  1. We dey call government make dem some save us from hunger o  — NSC_Ajede_2020, We are calling on government to come save us from starvation.
  2. I call am for phone  —  NSC_Ajede_2020, I called him on the phone.


Synonyms

  • ask 0.50 2236, select 0.49 153, greet 0.49 161, teach 0.49 1674, search 0.49 252, invite 0.48 417, send 0.47 1680, translate 0.47 103, release 0.46 1660

Translations

  • English: call