call

Naija

Etymology

From: English call

Pronunciation

  • kɔ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 208
  • Frequency rank in NSC treebank: 79
  • Frequency in raw corpus: 3450
  • Frequency rank in raw corpus: 111


Noun

Na make person take mouth talk to person make e hear wetin e dey talk.

  • Since when im enter our shop, im dey make call till im comot.  — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, He was making calls from when he entered our shop till he left.)

Transitive Verb

Make person take phone phone anoder person or take mouth mention any name wey e go make di person answer am.

  • I call am for phone.  — (NSC_Ajede_2020, I rang him.)
  • Na some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person.  — (NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)

Translations

  • English: call