call
Naija
Etymology
From: English call
Pronunciation
- kɔ̂
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 208
- Frequency rank in NSC treebank: 79
- Frequency in raw corpus: 3450
- Frequency rank in raw corpus: 111
Noun
Na sey person dey ontop phone dey follow anoder person dey talk.
- Since when im enter our shop, im dey make call till im comot. — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, S/He was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)
Transitive Verb
Make person take phone phone anoder person or take mouth mention any name wey e go make di person answer am.
- I call am for phone. — (NSC_Ajede_2020, I rang him.)
- Na some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person. — (NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)
Translations
- English: call