cancel

Naija

Etymology

From: English cancel'

Pronunciation

  • kánsù

Play

Verb

Transitive

  • Make dem remove someting.
  • Court don cancel wetin di paper talk sey make e do.  — (Egbokhare_2020, Court has revoked what was stated in the document.)
  • Na so, I take cancel di eleba story.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__52, That was how I cancelled the eleba story.)

Translations

  • English: revoke