cancel

Revision as of 19:31, 9 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * postpone 0.84 121, reject 0.81 244, suspend 0.79 391, declare 0.78 651, extend 0.73 102, rig 0.72 31, shift 0.72 118, conduct 0.71 183, fil...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

  • postpone 0.84 121, reject 0.81 244, suspend 0.79 391, declare 0.78 651, extend 0.73 102, rig 0.72 31, shift 0.72 118, conduct 0.71 183, file 0.70 216

Etymology

etymology:English ' cancel'

Pronunciation

  • kánsù

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2728
  • Frequency in raw corpus: 359
  • Frequency rank in raw corpus: 857

The word is used more in written texts than orally.


Verb

cancel: revocate -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Court don cancel wetin di paper talk sey make e do.  — (Court has revoked what was stated in the document.)
  2. mark-obj (frequency:31)
    PDP dey ask INEC to cancel Kano rerun  — (bbc__79969, __no translation__)
    James Ibori lose appeal against UK court to cancel im ex-convict case  — (bbc__60829, __no translation__)
  3. nsubj-obj (frequency:25)
    E vex afta dem cancel di goal wey Leroy Sane score because of offside.  — (bbc__84865, __no translation__)
    Many believe say goment cancel di approval wey dey first give am becos im port.  — (bbc__65359, __no translation__)
  4. obj (frequency:15)
    Na so, I take cancel di eleba story.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__52, That was how I cancelled the eleba story.)
    Why Nigeria army use speed cancel UNICEF suspension  — (bbc__100424, __no translation__)
  5. mark-nsubj (frequency:14)
    Di total votes be 256,763 and di number wey dem cancel na 11,111.  — (bbc__39082, __no translation__)
    Reuters President Uhuru Kenyatta, wey win di election wey dem cancel, say judges do 'judicial coup'.  — (bbc__85420, __no translation__)
  6. cc-obj (frequency:8)
    Dem don suspend all train journeys for Costa Rica and cancel flights.  — (bbc__29000, __no translation__)
    President Juan Carlos talk say make public and private workers take di day off, and cancel school classes.  — (bbc__83388, __no translation__)
  7. aux-obj (frequency:6)
    Nigeria goment no allow am use Eagle Square to declare im intention again as dem change dia mind come cancel di permission.  — (bbc__73749, __no translation__)
    E don dey affect students sotay dem never fit graduate Di non-teaching staff of Nigerian universities don cancel dem strike.  — (bbc__44304, __no translation__)
  8. - (frequency:5)
    Di court talk say if Mr Melaye no show for di next date wey dem postpone di case, den na cancel be dat.  — (bbc__33958, __no translation__)
    Why e come be say na because Joao Havelange wey be FIFA president no like make dem do dis World Cup for Nigeria e make dem come cancel di thing.  — (deuber__5986, __no translation__)
  9. conj-obj (frequency:2)
    And if you try cancel di meeting or postpone am, somebody like Konko go just go straight go make report to police.  — (deuber__6773, __no translation__)
    Dis dey come afta Appeal court for 9 May, 2019 cancel di judgement of di govnorship election tribunal and declare di candidate All Progressives Congress , Gboyega Oyetola, as winner of di election.  — (bbc__40466, __no translation__)

Derived forms

Synonymes

  • postpone 0.84 121, reject 0.81 244, suspend 0.79 391, declare 0.78 651, extend 0.73 102, rig 0.72 31, shift 0.72 118, conduct 0.71 183, file 0.70 216

Antonymes

  • postpone 0.84 121, reject 0.81 244, suspend 0.79 391, declare 0.78 651, extend 0.73 102, rig 0.72 31, shift 0.72 118, conduct 0.71 183, file 0.70 216

Translations

  • English: revocate