canopy
Naija
Etymology
From: English canopy
Pronunciation
- kánōpì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 7
- Frequency rank in raw corpus: 9995
Noun
- Wetin be like small house wey de dey use iron pole dey do make e stand, wey dem dey use do party.
- Stay inside dat canopy make rain no beat you. — (Egbokhare_2020, Stay under the canopy so that you will not be drenched by the rain.)
- No be everbody like to do party for hall, some of dem dey like to do am under canopy. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Some people do not like to do their parties in a hall, others prefer to use tents.)
Translations
- English: tent