cap

Naija

Etymology

From: English cap

Pronunciation

  • cap

Play Play

Noun

Soft or strong cloth wey de dey take different shape and wey dey fit person head wey wear am take match native or anoder cloth.

  • No be everybody wey wear native suppose wear cap ontop.  — (NSC_2021, Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)


Translation

  • English: cap