Difference between revisions of "carrygo"

Line 15: Line 15:
 
====Intransitive====
 
====Intransitive====
 
# Make person comot for where person or someting dey.
 
# Make person comot for where person or someting dey.
#: {{ux|dv| If you reach dere, tell dem say na me send you, ''carrygo''! |(NSC_Onwuegbuzia_2020,If you get there, tell them I sent you off you go!.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you reach dere, tell dem say na me send you, ''carrygo''! |(NSC_Onwuegbuzia_2020,If you get there, tell them I sent you off you go!.)}}
 
# Make person wish sey wetin person want do go well.
 
# Make person wish sey wetin person want do go well.
#: {{ux|dv| Your car na better machine, ''carrygo'' jare, [[noting do you]].| (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your car is a really impressive machine, godspeed, you are alright!)}}
+
#:* {{ux|dv| Your car na better machine, ''carrygo'' jare, [[noting do you]].| (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your car is a really impressive machine, godspeed, you are alright!)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''off you go'', ''godspeed''
 
* English: ''off you go'', ''godspeed''

Revision as of 11:12, 24 May 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English carry go

Pronunciation

  • kárígó



Verb

Intransitive

  1. Make person comot for where person or someting dey.
    • If you reach dere, tell dem say na me send you, carrygo!  — (NSC_Onwuegbuzia_2020,If you get there, tell them I sent you off you go!.)
  2. Make person wish sey wetin person want do go well.
    • Your car na better machine, carrygo jare, noting do you.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your car is a really impressive machine, godspeed, you are alright!)

Translations

  • English: off you go, godspeed