Difference between revisions of "carrygo"

Line 10: Line 10:
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
# Make person comot for where person or someting dey.
 
# Make person comot for where person or someting dey.
#:* {{ux|dv| If you reach dere, tell dem say na me send you, ''carrygo''! |(NSC_Onwuegbuzia_2020,If you get there, tell them I sent you off you go!.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you reach dere, tell dem say na me send you, ''carrygo''! |(NSC_Onwuegbuzia_2020,If you get there, tell them I sent you off you go!)}}
 
# Make person wish sey wetin person want do go well.
 
# Make person wish sey wetin person want do go well.
 
#:* {{ux|dv| Your car na better machine, ''carrygo'' jare, [[noting do you]].| (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your car is a really impressive machine, godspeed, you are alright!)}}
 
#:* {{ux|dv| Your car na better machine, ''carrygo'' jare, [[noting do you]].| (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your car is a really impressive machine, godspeed, you are alright!)}}

Revision as of 10:44, 15 April 2022

Naija

Etymology

From: English carry go

Pronunciation

  • kárígô


Interjection

  1. Make person comot for where person or someting dey.
    • If you reach dere, tell dem say na me send you, carrygo!  — (NSC_Onwuegbuzia_2020,If you get there, tell them I sent you off you go!)
  2. Make person wish sey wetin person want do go well.
    • Your car na better machine, carrygo jare, noting do you.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your car is a really impressive machine, godspeed, you are alright!)

Translations

  • English: off you go, godspeed