carrygo

Revision as of 12:07, 29 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English carry go

Pronunciation

  • kárígó



Verb

Intransitive

  1. Make person comot for where person or someting dey.
    If you reach dere, tell dem say na me send you, carrygo!  — (NSC_Onwuegbuzia_2020,If you get there, tell them I sent you off you go!.)
  2. Make person wish sey wetin person want do go well.
    Your car na better machine, carrygo jare, noting do you.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your car is a really impressive machine, godspeed, you are alright!)

Translations

  • English: off you go, godspeed