Difference between revisions of "catch"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-catch.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-catch.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-catch.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-catch.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 14:42, 4 January 2022
Naija
Etymology
From: English catch
Pronunciation
- kâtʃ
Verb
- Sey someting /person hold someting/person.
- Na im Ben-hadad plan to catch Elisha. — (jw__4174, Ben-hadad planed to catch Elisha.)
- Comot, go canal, go catch fish. — (NST_cleaned__41838, Go out, go to the canal to catch.)
- Make person dey feel someting.
- Fear dey catch you? — (NST_cleaned__24104, I am scared.)
- Fear catch me. — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__36, I was overwhelmmed with fear.)
- Make person find out wetin person do.
- You see na dere I catch you. — (NST_cleaned__9069, I saw you there, I caught you red-handed.)
- But now when dem catch dem. — (deuber__2339, But now they have been caught.)
- Make dem arrest person.
- If I go break im head, you know sey na me de go catch eheh. — (NST_cleaned__13157, If I break his head, I will be the one to be arrested.)
- Di driver of di bus don run and police for di area don close di school plus catch di owner. — (bbc__34187, The bus driver is at large; The school has been closed by the police and the owner has been arrested.)
Related Forms
Translations
- English: catch, arrest,