Difference between revisions of "catch"
(→Verb) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
# Sey someting /person hold someting/person. | # Sey someting /person hold someting/person. | ||
#:* {{ux|dv| Na im Ben-hadad plan to '''catch''' Elisha. |(jw__4174, Ben-hadad planed to catch Elisha.)}} | #:* {{ux|dv| Na im Ben-hadad plan to '''catch''' Elisha. |(jw__4174, Ben-hadad planed to catch Elisha.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Comot, go canal, go '''catch''' fish. |(NST_cleaned__41838, Go out, go to the canal to catch.)}} | + | #:* {{ux|dv| Comot, go canal, go '''catch''' fish. |(NST_cleaned__41838, Go out, go to the canal to catch fish.)}} |
− | # Make person dey feel someting. | + | # Make person dey feel someting for body. |
#:* {{ux|dv|Fear dey '''catch''' you? |(NST_cleaned__24104, I am scared.)}} | #:* {{ux|dv|Fear dey '''catch''' you? |(NST_cleaned__24104, I am scared.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|Fear '''catch''' me. |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__36, I was | + | #:* {{ux|dv|Fear '''catch''' me. |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__36, I was afraid.)}} |
# Make person find out wetin person do. | # Make person find out wetin person do. | ||
− | #:*{{ux|dv|You see na dere I '''catch''' you. |(NST_cleaned__9069, I saw you there, I caught you red-handed.)}} | + | #:*{{ux|dv|You see, na dere I '''catch''' you. |(NST_cleaned__9069, I saw you there, I caught you red-handed.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| You dey tink sey eye no dey see you. Di day your oga go '''catch''' you, you go remember sey I don first wan you. |(NSC_2022,You think no one sees you. The day your boss will catch you, you’ll remember that I had already warned you.)}} |
# Make dem arrest person. | # Make dem arrest person. | ||
#:* {{ux|dv|If I go break im head, you know sey na me de go '''catch''' eheh. |(NST_cleaned__13157, If I break his head, I will be the one to be arrested.)}} | #:* {{ux|dv|If I go break im head, you know sey na me de go '''catch''' eheh. |(NST_cleaned__13157, If I break his head, I will be the one to be arrested.)}} |
Revision as of 11:45, 15 April 2022
Naija
Etymology
From: English catch
Pronunciation
- kâtʃ
Verb
- Sey someting /person hold someting/person.
- Na im Ben-hadad plan to catch Elisha. — (jw__4174, Ben-hadad planed to catch Elisha.)
- Comot, go canal, go catch fish. — (NST_cleaned__41838, Go out, go to the canal to catch fish.)
- Make person dey feel someting for body.
- Fear dey catch you? — (NST_cleaned__24104, I am scared.)
- Fear catch me. — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__36, I was afraid.)
- Make person find out wetin person do.
- You see, na dere I catch you. — (NST_cleaned__9069, I saw you there, I caught you red-handed.)
- You dey tink sey eye no dey see you. Di day your oga go catch you, you go remember sey I don first wan you. — (NSC_2022,You think no one sees you. The day your boss will catch you, you’ll remember that I had already warned you.)
- Make dem arrest person.
- If I go break im head, you know sey na me de go catch eheh. — (NST_cleaned__13157, If I break his head, I will be the one to be arrested.)
- Di driver of di bus don run and police for di area don close di school plus catch di owner. — (bbc__34187, The bus driver is at large; The school has been closed by the police and the owner has been arrested.)
Related Forms
Translations
- English: catch, arrest,