catch

Revision as of 18:24, 29 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English catch

Pronunciation

  • kátʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 37
  • Frequency rank in NSC treebank: 300
  • Frequency in raw corpus: 908
  • Frequency rank in raw corpus: 389

Verb

catch: (of brake) to grip, to intoxicate -- Definition in Naija?

  1. Sey someting/person hold someting/person
  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    No dey catch brake like dat.  — (Don't grip the brake like that.)
    Drink dey kach me.  — (I am intoxicated by alcohol.)
  2. obj (frequency:98)
    Fear catch me.  — (NST_cleaned__15782, __no translation__)
    Fear catch me o.  — (NST_cleaned__15777, __no translation__)
  3. mark-obj (frequency:61)
    Na im Ben-hadad plan to catch Elisha.  — (jw__4174, __no translation__)
    Peter no just dey enjoy to catch fish.  — (jw__29982, __no translation__)
  4. nsubj-obj (frequency:26)
    but now when dem catch dem.  — (deuber__2339, __no translation__)
    You see na dere I catch you.  — (NST_cleaned__9069, __no translation__)
  5. aux-obj (frequency:21)
    Fear dey catch you?  — (NST_cleaned__24104, __no translation__)
    From dere, we go f-... comot, go canal, go catch fish.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__119, From there, we will f-... head out and go to the canal to catch fish.)
  6. - (frequency:15)
    and na you shame go catch  — (deuber__3005, __no translation__)
    comot, go canal, go catch fish.  — (NST_cleaned__41838, __no translation__)
  7. advcl-obj (frequency:12)
    Catch glaucoma quick na im be solution  — (bbc__24900, __no translation__)
    Social media wan catch fire as Eminem yab Trump  — (bbc__90758, __no translation__)
  8. nsubj (frequency:7)
    You see na dere I catch you.  — (JOS_26_Small-Talk_DG__228, You see, that's where I caught you.)
    If you jump, de catch you, na your luck o!  — (IBA_22_School-Children_DG__79, If you jump and they catch you, it will be your luck o.)
  9. cc-obj (frequency:6)
    Di driver of di bus don run and police for di area don close di school plus catch di owner.  — (bbc__34187, __no translation__)
    Na only two pipo survive di Sosoliso Airline crash wey hit di ground as e land and catch fire.  — (bbc__71643, __no translation__)
  10. mark (frequency:5)
    Bird get sense well well, dem no easy to catch  — (jw__4998, __no translation__)
    Di person wey your power no reach to catch, no be God you go carry am give?  — (deuber__5994, __no translation__)
  11. aux-nsubj (frequency:4)
    No be only PDP im dey catch?  — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__119, Is it not only PDP he is catching ?)
    If I go break im head, you know sey na me de go catch eheh.  — (NST_cleaned__13157, __no translation__)
  12. csubj-obj (frequency:3)
    Fear catch me.  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__36, I was overwhelmmed with fear.)
    Fear catch me o.  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__31, I was afraid o.)
  13. conj-obj (frequency:2)
    Na private beach for Lekki area of Lagos wey people like to go sidon catch fun and enjoy nature.  — (bbc__71708, __no translation__)
    Na so fear catch AEK Athens players and dem run comot field say e no safe for dem and dem no come back again.  — (bbc__71958, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • shoot 0.74 495, kill 0.68 3193, burn 0.67 571, bite 0.67 110, swallow 0.66 94, blow 0.66 324, boil 0.66 106, pour 0.65 199, bury 0.64 278

Antonyms

  • shoot 0.74 495, kill 0.68 3193, burn 0.67 571, bite 0.67 110, swallow 0.66 94, blow 0.66 324, boil 0.66 106, pour 0.65 199, bury 0.64 278

Translations

  • English: (of brake) to grip, to intoxicate