catch

Naija

Etymology

From: English catch

Pronunciation

  • kátʃ

Play Play


Verb

  • Sey someting /person hold someting/person.
  • Na im Ben-hadad plan to catch Elisha.  — (jw__4174, Ben-hadad planed to catch Elisha.)
  • Comot, go canal, go catch fish.  — (NST_cleaned__41838, Go out, go to the canal to catch.)
  • Make person dey feel someting.
  • Fear dey catch you?  — (NST_cleaned__24104, I am scared.)
  • Fear catch me.  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__36, I was overwhelmmed with fear.)
  • Make person find out wetin person do.
  • You see na dere I catch you.  — (NST_cleaned__9069, I saw you there, I caught you red-handed.)
  • But now when dem catch dem.  — (deuber__2339, But now they have been caught.)
  • Make dem arrest person.
  • If I go break im head, you know sey na me de go catch eheh.  — (NST_cleaned__13157, If I break his head, I will be the one to be arrested.)
  • Di driver of di bus don run and police for di area don close di school plus catch di owner.  — (bbc__34187, The bus driver is at large; The school has been closed by the police and the owner has been arrested.)

Related Forms

Translations

  • English: catch, arrest,