Difference between revisions of "cement"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Wetin be like powder wey | + | * Wetin be like powder wey be sey if dem mix am wit water e go strong like stone when e dry. De dey use am dey build somting. |
:* {{ux|dv| Just carry dem, mix '''cement''', carry gravel, just start dey build o, |(ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, mixed the cement, added gravel, and started building.)}} | :* {{ux|dv| Just carry dem, mix '''cement''', carry gravel, just start dey build o, |(ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, mixed the cement, added gravel, and started building.)}} | ||
:* {{ux|dv| Dangote Cement, na di producer of '''cement''' for Africa |(bbc__86264, Dangote Cement is the sole producer of cement in Africa.)}} | :* {{ux|dv| Dangote Cement, na di producer of '''cement''' for Africa |(bbc__86264, Dangote Cement is the sole producer of cement in Africa.)}} | ||
Line 18: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make dem use wetin be like powder wey dey strong wen e dry, to cover someting. | * Make dem use wetin be like powder wey dey strong wen e dry, to cover someting. | ||
− | :* {{ux|dv| Make una '''cement''' the floor quick quick. |( | + | :* {{ux|dv| Make una '''cement''' the floor quick quick. |(You should cement the floor quickly.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''cement'' | * English: ''cement'' |
Latest revision as of 20:16, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English cement
Pronunciation
- sìmɛ̂nt
Noun
- Wetin be like powder wey be sey if dem mix am wit water e go strong like stone when e dry. De dey use am dey build somting.
- Just carry dem, mix cement, carry gravel, just start dey build o, — (ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, mixed the cement, added gravel, and started building.)
- Dangote Cement, na di producer of cement for Africa — (bbc__86264, Dangote Cement is the sole producer of cement in Africa.)
Translations
- English: cement
Verb
- Make dem use wetin be like powder wey dey strong wen e dry, to cover someting.
- Make una cement the floor quick quick. — (You should cement the floor quickly.)
Translations
- English: cement