Difference between revisions of "cement"

 
Line 18: Line 18:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make dem use wetin be like powder wey dey strong wen e dry, to cover someting.
 
* Make dem use wetin be like powder wey dey strong wen e dry, to cover someting.
:* {{ux|dv| Make una '''cement''' the floor quick quick. |(Egbokhare_2020,  You should cement the floor quickly.)}}
+
:* {{ux|dv| Make una '''cement''' the floor quick quick. |(You should cement the floor quickly.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''cement''
 
* English: ''cement''

Latest revision as of 20:16, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English cement

Pronunciation

  • sìmɛ̂nt

Play Play

Noun

  • Wetin be like powder wey be sey if dem mix am wit water e go strong like stone when e dry. De dey use am dey build somting.
  • Just carry dem, mix cement, carry gravel, just start dey build o,  — (ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, mixed the cement, added gravel, and started building.)
  • Dangote Cement, na di producer of cement for Africa  — (bbc__86264, Dangote Cement is the sole producer of cement in Africa.)

Translations

  • English: cement

Verb

  • Make dem use wetin be like powder wey dey strong wen e dry, to cover someting.
  • Make una cement the floor quick quick.  — (You should cement the floor quickly.)

Translations

  • English: cement