Difference between revisions of "cement"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin be like powder wey dey strong wen e dry, wey dey dey use build house.
+
* Wetin be like powder wey be sey if dem mix am wit water e go strong like stone when e dry. De dey use am dey build somting.
 
:* {{ux|dv| Just carry dem, mix '''cement''', carry gravel, just start dey build o, |(ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, mixed the cement, added gravel, and started building.)}}
 
:* {{ux|dv| Just carry dem, mix '''cement''', carry gravel, just start dey build o, |(ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, mixed the cement, added gravel, and started building.)}}
 
:* {{ux|dv| Dangote Cement, na di producer of '''cement''' for Africa |(bbc__86264, Dangote Cement is the sole producer of cement in Africa.)}}
 
:* {{ux|dv| Dangote Cement, na di producer of '''cement''' for Africa |(bbc__86264, Dangote Cement is the sole producer of cement in Africa.)}}

Revision as of 11:11, 6 June 2022

Naija

Etymology

From: English cement

Pronunciation

  • sìmɛ̂nt

Play Play

Noun

  • Wetin be like powder wey be sey if dem mix am wit water e go strong like stone when e dry. De dey use am dey build somting.
  • Just carry dem, mix cement, carry gravel, just start dey build o,  — (ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, mixed the cement, added gravel, and started building.)
  • Dangote Cement, na di producer of cement for Africa  — (bbc__86264, Dangote Cement is the sole producer of cement in Africa.)

Translations

  • English: cement

Verb

  • Make dem use wetin be like powder wey dey strong wen e dry, to cover someting.
  • Make una cement the floor quick quick.  — (Egbokhare_2020, You should cement the floor quickly.)

Translations

  • English: cement