cement
Naija
Etymology
From: English cement
Pronunciation
- sìmɛ̂nt
Noun
- Wetin be like powder wey dey strong wen e dry, wey dey dey use build house.
- Just carry dem, mix cement, carry gravel, just start dey build o, — (ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, mixed the cement, added gravel, and started building.)
- Dangote Cement, na di producer of cement for Africa — (bbc__86264, Dangote Cement is the sole producer of cement in Africa.)
Translations
- English: cement
Verb
- Make dem use wetin be like powder wey dey strong wen e dry, to cover someting.
- Make una cement the floor quick quick. — (Egbokhare_2020, You should cement the floor quickly.)
Translations
- English: cement