cement
Naija
Etymology
From: English cement
Pronunciation
- sìmɛ̂nt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 5
- Frequency rank in NSC treebank: 1139
- Frequency in raw corpus: 26
- Frequency rank in raw corpus: 4627
Noun
Wetin be like powder wey dey strong wen e dry, wey dey dey use build house.
- Just carry dem, mix cement, carry gravel, just start dey build o, — (ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, they mixed cement, added gravel, and they just started building.)
- SEYLLOU/Getty Images Dangote Cement, na di producer of cement for Africa — (bbc__86264, __no translation__)
- But now, if you no bring goat, twenty bags of eh... cement, eh... twenty bags of eh... salt, rice, everyting! — (KAD_15_Money-Wahala_MG__17, But nowadays, if you don't bring a goat, twenty bags of uh... cement, uh... twenty bags of uh... salt, rice, everything!)
Translations
- English: cement
Verb
Make dem use wetin be like powder wey dey strong wen e dry, to cover someting.
- Make una cement the floor quick quick. — (Egbokhare_2020, You should cement the floor quickly.)
Translations
- English: cement