cement

Revision as of 13:44, 23 November 2020 by 154.66.43.49 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English cement

Pronunciation

  • sìmɛ̂nt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1139
  • Frequency in raw corpus: 26
  • Frequency rank in raw corpus: 4627

Noun

Wetin be like powder wey dey strong wen e dry, wey dey dey use build house.

  • Just carry dem, mix cement, carry gravel, just start dey build o,  — (ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, mixed the cement, added gravel, and started building.)
  • Dangote Cement, na di producer of cement for Africa  — (bbc__86264, Dangote Cement is the sole producer of cement in Africa.)

Translations

  • English: cement

Verb

Make dem use wetin be like powder wey dey strong wen e dry, to cover someting.

  • Make una cement the floor quick quick.  — (Egbokhare_2020, You should cement the floor quickly.)

Translations

  • English: cement