Difference between revisions of "chai"

Line 14: Line 14:
 
:*{{ux|dv|'''Chai''', na wa for di way koro dey finish people waka for the world, vaccine or no vaccine. |(It's perplexing how the deadly corona virus is killing people regardless of whether one has taken a vaccine or not.)}}
 
===Related forms===
+
 
====Synonym====
 
====Antonym====
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''damn''

Revision as of 16:31, 24 August 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • tʃai

Play Play

Interjection

Word wey person dey put join talk to show how e dey feel wheder e surprise or weak for someting.

  • Chai, na wa for di way koro dey finish people waka for the world, vaccine or no vaccine.  — (It's perplexing how the deadly corona virus is killing people regardless of whether one has taken a vaccine or not.)

Translation

  • English: damn