chai
Naija
Alternative form
Etymology
From: Igbo chai
Pronunciation
- tʃáì
Interjection
- Word wey person dey put join talk to show how e dey feel wheder e surprise or weak for matter.
- Chai, na wa for di way koro dey finish people waka for the world, vaccine or no vaccine. — (It's perplexing how the deadly corona virus is killing people regardless of whether one has taken a vaccine or not.)
Translation
- English: Damn, oh God!