chair

Revision as of 20:02, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • maada 0.63 17, amadou 0.61 18, chamber 0.60 86, interim 0.60 61, barrow 0.60 38, etoudi 0.59 9, normalisation 0.59 34, bio 0.59 30, vice-president 0.58 123

Etymology

Borrowed from English chair

Pronunciation

  • tʃɛ́màn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1471
  • Frequency in raw corpus: 107
  • Frequency rank in raw corpus: 1993

The word is used more orally than in written texts.


Noun

chair: generic form (for a male leader): marks prestige, seniority or richness, chair of an organization. -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Chairman give use money.  — (The leader gave us money.)
  2. - (frequency:19)
    Chair?  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__164, Chair ?)
    We come quick carry chair take block our door.  — (jw__8181, __no translation__)
  3. case (frequency:18)
    , na im dey under chair so.Okay okay.  — (deuber__517, __no translation__)
    We dey gist about things wey we do that day and my wife relax for chair.  — (jw__25602, __no translation__)
  4. case-det (frequency:5)
    Okay sit down for my office, sit down for dis chair.  — (ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__116, Okay, sit down in my office, sit down in this chair.)
    But many of dem ready to sitdown for any chair even if e no fine.  — (jw__27246, __no translation__)
  5. amod (frequency:4)
    Dem fit want use the chance keep better chair for theirself and family people.  — (jw__27245, __no translation__)
    You go fit sweep, wash ground, clean chair and arrange am, wash toilet, clean window, trowey dirty or clean outside.  — (jw__47533, __no translation__)
  6. nmod:poss (frequency:4)
    I just carry my chair go eh...  — (NST_cleaned__34476, __no translation__)
    I just carry my chair go eh... art... eh... art class.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__45, I just took my chair to uh... art... uh... art class.)
  7. det (frequency:3)
    Di chair just break.  — (JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__69, The chair just broke.)
    Di chair, di chairman wit people wey be sey dey ehm le~, leader position dat time now.  — (NST_cleaned__32213, __no translation__)
  8. conj (frequency:3)
    Di people wey come visit bin dey throw di tiger stone, chair and table to make am fear.  — (bbc__37061, __no translation__)
    For plenty of dem, na just umbrella, chair and table dey enough for dem to use do dia chamber.  — (bbc__52193, __no translation__)
  9. det-nmod (frequency:3)
    di chair for my house, dem get wooden hand, all dose old school chairs, and foam wen dey rest your back.  — (NST_cleaned__42894, __no translation__)
    Di seat... my... di chair for my house, dem get wooden hand, all dose old school chairs, and foam wen dey rest your back.  — (PRT_07_Drummer_MG__24, The seat... my... the chairs in my house had wooden handrests, all those old school chairs, and foam you can rest your back on.)
  10. case-dep (frequency:3)
    Plenti patients no dey for di hospital wen BBC News Pidgin go dai, but some patients dey sleep on top chair dey wait wen doctor go come see dem.  — (bbc__81972, __no translation__)
    I see big fight wey go happun on dat day wen dem enta senate, because APC senators no go wan carri eye see am sidon on top chair' as Senate President, now wey im no be dia member again'.  — (bbc__8986, __no translation__)
  11. amod-det (frequency:2)
    Famokiti, Olubummo and Idimehinsuwon, fit wear di crown, no oba dey because di royal chair dey.  — (bbc__17427, __no translation__)
    Celebrations di go on dis morning for May 20 Avenue for Yaoundé as President Biya di chair de civilian and military march past with special unity for Nigeria army and guest.  — (bbc__24937, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • maada 0.63 17, amadou 0.61 18, chamber 0.60 86, interim 0.60 61, barrow 0.60 38, etoudi 0.59 9, normalisation 0.59 34, bio 0.59 30, vice-president 0.58 123

Antonyms

  • maada 0.63 17, amadou 0.61 18, chamber 0.60 86, interim 0.60 61, barrow 0.60 38, etoudi 0.59 9, normalisation 0.59 34, bio 0.59 30, vice-president 0.58 123

Translations

  • English: generic form (for a male leader): marks prestige, seniority or richness, chair of an organization.