Difference between revisions of "chairlady"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== Borrowed from English chairlady ===Pronunciation=== * tʃálēdà <sm2>Pcm-ng-chairlady.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-chairla...")
 
 
(18 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
*
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English chairlady
+
From: English chairlady
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tʃálēdà
+
* tʃíɛ́ládì
 
<sm2>Pcm-ng-chairlady.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chairlady.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-chairlady.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-chairlady.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 0
 
* Frequency rank in raw corpus: inf
 
 
 
No documented examples in our corpora.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
chairlady: generic form (for a female leader) : marks prestige, senoirity,honorific, chairperson. -- Definition in Naija?
+
# Woman wey be sey na im get level pass for di area or for [[party]]
 
+
#:* {{ux|dv|Na '''chairlady''' dey talk for di party now.|(The chairperson is presently talking at the party.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Na oga wife be '''chairlady''' for di [[kparakpor]]? |(Is the boss' wife the town hall meeting chairperson?)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Woman oga for meeting or joinbody group.
#: {{ux|dv|Na '''chairlady''' dey talk for di party now. '''Chairlady''' give us money. |(It's the chairperson that's presently talking in the party. The chairperson gave us money.)}}
+
#:*{{ux|dv|'''Chairlady''' don do well. When she bin dey talk make dem vote am, some people bin dey worry sey no be her turn, because her unit don first be chair before, but una see am now shey? We dey enjoy. | (The Chairlady has done well. When she was canvassing for votes, some people refused because her unit had produced a chairperson, but you can all see it now, right? We are all having a good time.)}}
 
+
====Related form====
====Derived forms====
+
[[chair]]
 
 
 
 
====Synonymes====
 
*
 
 
 
====Antonymes====
 
*
 
  
 +
====Antonym====
 +
[[chairmo]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: generic form (for a female leader) : marks prestige, senoirity,honorific, chairperson.
+
* English: ''chairperson''

Latest revision as of 10:13, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English chairlady

Pronunciation

  • tʃíɛ́ládì

Play Play

Noun

  1. Woman wey be sey na im get level pass for di area or for party
    • Na chairlady dey talk for di party now.  — (The chairperson is presently talking at the party.)
    • Na oga wife be chairlady for di kparakpor?  — (Is the boss' wife the town hall meeting chairperson?)
  2. Woman oga for meeting or joinbody group.
    • Chairlady don do well. When she bin dey talk make dem vote am, some people bin dey worry sey no be her turn, because her unit don first be chair before, but una see am now shey? We dey enjoy.  —  (The Chairlady has done well. When she was canvassing for votes, some people refused because her unit had produced a chairperson, but you can all see it now, right? We are all having a good time.)

Related form

chair

Antonym

chairmo

Translations

  • English: chairperson