chairlady

Revision as of 13:05, 2 February 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English chairlady

Pronunciation

  • tʃâládì

Play Play


Noun

  • Woman wey be sey na im get level pass for di area or for party
  • Na chairlady dey talk for di party now.  — (Egbokhare_2020, The chairperson is presently talking at the party.)
  • Na oga wife be chairlady for di kparakpor.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Is the boss' wife the town hall meeting chairlady?)

Translations

  • English: chairperson