chairlady

Revision as of 11:46, 6 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English chairlady

Pronunciation

  • tʃíɛ́ládì

Play Play

Noun

  • Woman wey be sey na im get level pass for di area or for party
  • Na chairlady dey talk for di party now.  — (Egbokhare_2020, The chairperson is presently talking at the party.)
  • Na oga wife be chairlady for di kparakpor?  — (NSC_2021, Is the boss' wife the town hall meeting chairperson?)

Related

chair

=Antonym

chairmo

Translations

  • English: chairperson