chairlady

Revision as of 18:46, 10 November 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English chairlady

Pronunciation

  • tʃíɛ́ládì

Play Play

Noun

  • Woman wey be sey na im get level pass for di area or for party
  • Na chairlady dey talk for di party now.  — (The chairperson is presently talking at the party.)
  • Na oga wife be chairlady for di kparakpor?  — (Is the boss' wife the town hall meeting chairperson?)

Related form

chair

Antonym

chairmo

Translations

  • English: chairperson