Difference between revisions of "chance"

Line 16: Line 16:
 
* Frequency in raw corpus: 626
 
* Frequency in raw corpus: 626
 
* Frequency rank in raw corpus: 545
 
* Frequency rank in raw corpus: 545
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 12:50, 23 November 2020

Naija

Alternative forms

  • chans

Etymology

Borrowed from English chance

Pronunciation

  • tSâns

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1756
  • Frequency in raw corpus: 626
  • Frequency rank in raw corpus: 545

Noun

chance: opportunity, space -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own.  — (Everyone concerned in the matter must have an opportunity to defend his or herself.)
  2. - (frequency:156)
    Chelsea no give me chance play.  — (bbc__864, __no translation__)
    Uh na police duty no give me chance.  — (deuber__4362, __no translation__)
  3. acl (frequency:126)
    Fans also get chance to pose with di cup  — (bbc__48660, __no translation__)
    If e get chance to thief am, wetin e go do?  — (jw__25075, __no translation__)
  4. det (frequency:67)
    E don enter one chance.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__125, She has got into trouble.)
    We fit just lose this chance  — (jw__39422, __no translation__)
  5. acl-det (frequency:47)
    As we get the chance to preach, no lazy.  — (jw__3315, __no translation__)
    We get di chance to win di game but we no finish off.  — (bbc__12870, __no translation__)
  6. acl-amod (frequency:30)
    This one na better chance to do good.  — (jw__5114, __no translation__)
    Babylon people give dem small chance to do wetin dem want.  — (jw__42697, __no translation__)
  7. amod (frequency:19)
    Cameroon miss plenti chance for 'mbunja' ball for net.  — (bbc__27790, __no translation__)
    And dis na why Ambode fit get second chance for im political waka.  — (bbc__15089, __no translation__)
  8. nmod (frequency:12)
    Dis na chance for me to say something.  — (bbc__6487, __no translation__)
    Instead, na chance for us to take show sey we support the way God dey rule.  — (jw__21354, __no translation__)
  9. amod-det (frequency:8)
    Jesus use this better chance take show sey e get power and sabi pity people.  — (jw__21178, __no translation__)
    Ovidy Karuru of Zimbabwe na im give dem dia best chance wit 30-yard shot im waya.  — (bbc__79766, __no translation__)
  10. dep (frequency:7)
    Wetin fit help us if we no want make money and property chance God work for our life?  — (jw__46706, __no translation__)
    So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us.  — (jw__23743, __no translation__)
  11. case (frequency:7)
    don begin demand for chance to enter politics.  — (bbc__31800, __no translation__)
    Dem go arrest and detain anybodi witout chance to see lawyer.  — (bbc__29168, __no translation__)
  12. dep-det (frequency:7)
    Which chance wicked people still get?  — (jw__45509, __no translation__)
    We dey get the chance to ‘do good for everybody’ when we go preach to dem.  — (jw__39103, __no translation__)
  13. cc (frequency:2)
    So e be like say e neva finish and chance dey brekete for di Italians to reach di final - no forget say Barcelona carry 4-1 advantage go Stadio Olimpico before Roma show dem who be baba wit three goals.  — (bbc__17684, __no translation__)
    That time, we no go ‘comot for where we stand,’ and we go ‘see how Jehovah go take save us.’ Until that time reach, we still get time and chance to use all our mind and power take support Jehovah work.  — (jw__32245, __no translation__)
  14. case-det (frequency:2)
    As far as Huawei know, e don dey prepared for di chance say e go dey cut off from America know how.  — (bbc__17116, __no translation__)
    Di ting deir be sey even before e say e enter one chance, di traces of one chance dey from di starting.  — (NST_cleaned__557, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • opportunity 0.79 272, plans 0.63 147, permission 0.61 128, power 0.61 1862, joy 0.60 193, hope 0.58 946, choice 0.58 179, option 0.58 90, faith 0.57 848

Antonyms

  • opportunity 0.79 272, plans 0.63 147, permission 0.61 128, power 0.61 1862, joy 0.60 193, hope 0.58 946, choice 0.58 179, option 0.58 90, faith 0.57 848

Translations

  • English: opportunity, space


Verb

chance: to cheat, manipulate, intimidate -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    No let dem chance you o.  — (Do not allow them cheat/manipulate you.)
  2. aux-mark-nsubj-obj (frequency:2)
    Dis one make sense if you reason am like dis - if I pally with weak pesin, wen time to share di beta don reach, wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me.  — (bbc__42211, __no translation__)
    Other things for life don take my time sotey I no come dey too get time to pray and read Bible?’ If we see sey money and property don dey chance the love wey we get for Jesus, make we remember wetin Jesus talk.  — (jw__23926, __no translation__)

Derived forms

one chance

Synonyms

  • opportunity 0.79 272, plans 0.63 147, permission 0.61 128, power 0.61 1862, joy 0.60 193, hope 0.58 946, choice 0.58 179, option 0.58 90, faith 0.57 848

Antonyms

  • opportunity 0.79 272, plans 0.63 147, permission 0.61 128, power 0.61 1862, joy 0.60 193, hope 0.58 946, choice 0.58 179, option 0.58 90, faith 0.57 848

Translations

  • English: to cheat, manipulate, intimidate