Difference between revisions of "change"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
 
* Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
:* {{ux|dv|I beg give me my '''change''' madam. |(NSC_Tella_2020. Please give me my balance. )}}
+
:* {{ux|dv|Abeg give me my '''change''' madam. |(NSC_2020, Madam please give me my balance.)}}
:* {{ux|dv|I been see when di conductor carry '''change''' give di fat woman wey siddon for back. |(bbc__5096I saw the conductor give out change to the fat lady  at her back.)}}
+
:* {{ux|dv|I bin see when di conductor carry '''change''' give di fat woman wey siddon for back. |(bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady  at her back.)}}
:* {{ux|dv|Wetin dis '''change''' con bring na [[suffersuffer]] everywhere. |(NSC_Tella_2020. What this change regime now brought is nothing but suffering everywhere.)}}
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 12:15, 6 June 2022

Naija

Etymology

From:English change

Pronunciation

  • tʃêndӡ

Play Play

Noun

  • Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
  • Abeg give me my change madam.  — (NSC_2020, Madam please give me my balance.)
  • I bin see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back.  — (bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)

Verb

Transitive Verb

  • Make someting comot from how e be.
  • Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharpsharp.  — (NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )
  • God don change my life for better.  — (NSC_Tella_2020. God has changed my life for the best. )

Intransitive Verb

  • Dat aproko woman don come change as she marry pastor man.  — (NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married a pastor. )

Serial Verb

  • Di guy don comot go change im name.  — (NSC_Tella_2020. The guy has left to change his name.)

Translations

  • English: To replace something, difference between credit and debit of an account.