Difference between revisions of "change"

Line 17: Line 17:
 
===Transitive Verb===
 
===Transitive Verb===
 
* Make someting comot from how e be.
 
* Make someting comot from how e be.
:* {{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharpsharp]]. |(NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )}}
+
:* {{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharpsharp]]. |(NSC_2020, The day I start earning good salary, my life will change fast.)}}
:* {{ux|dv|God don '''change''' my life for better. |(NSC_Tella_2020. God has changed my life for the best. )}}
+
:* {{ux|dv|God don '''change''' my life for better. |(NSC_2020, God has changed my life.)}}
  
 
===Intransitive Verb===
 
===Intransitive Verb===

Revision as of 12:19, 6 June 2022

Naija

Etymology

From:English change

Pronunciation

  • tʃêndӡ

Play Play

Noun

  • Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
  • Abeg give me my change madam.  — (NSC_2020, Madam please give me my balance.)
  • I bin see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back.  — (bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)

Verb

Transitive Verb

  • Make someting comot from how e be.
  • Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharpsharp.  — (NSC_2020, The day I start earning good salary, my life will change fast.)
  • God don change my life for better.  — (NSC_2020, God has changed my life.)

Intransitive Verb

  • Dat aproko woman don come change as she marry pastor man.  — (NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married a pastor. )

Serial Verb

  • Di guy don comot go change im name.  — (NSC_Tella_2020. The guy has left to change his name.)

Translations

  • English: To replace something, difference between credit and debit of an account.